top of page
  • White YouTube Icon
  • White Spotify Icon
  • TikTok
  • White Twitter Icon
  • White Instagram Icon
  • output-onlinepngtools (1)

Election Day - Avit | Lyrics | #t002

  • Feb 16
  • 2 min read

Updated: Mar 23




I dey ask dem why...

E lef sey my people go start sell the sky

On too many levels we dey compromise

Dey print new money they can't tell us why

I dey ask dem why...

You have the secretary but get the PA

One do the work, one do the BJ

But those who do the work you leave dem bleeding

When it comes to Election day I go ask you wetin you plan for me

Unless you show me

Unless you show me

You see the politician dey lie we teeee,

Dey chop our money like we just no dey

Unless you show me

Unless you show me

When it comes to Election day I go ask you wetin you plan for me

Unless you show me

Unless you show me

You see the politician dey lie we teeee,

Dey chop our money like we just no dey

Unless you show me...

Unless you show me

Yh we just dey watch

Economic crisis go start to buss

Everything around you go too dey cost

Prominent people go start to loss

See we just dey watch

You see the crime rate skyrocketing of course

One man's gain is another man's loss

Soon we'd find out who is the boss



When it comes to Election day I go ask you wetin you do for me

Unless you show me

Unless you show me

You see the politician dey lie we teeee,

Dey chop our money like we just no dey

Unless you show me

Unless you show me



Cos the ting you do for show e no convince me

You dey lie to our faces instinctly

Believing your promises too riskyyy

Big man you dey hear...

If Nkrumah come see us today he go dey tear for eye

Cannot cross that motorway without no fear at night

We no get street light

But dem still collecting the tolls

From the Monday to Sunday

But my people no dey do fokko

From that Monday to Sunday

See the roads are still full of potholes

From that Monday to Sunday

Real bad man protected by popo

From that Monday to Sunday

Tak our girl dem go buy them condo

From that Monday to Sunday



But, when it comes to Election day I go ask you wetin you got for me

Unless you show me

Unless you show me

You see the politician dey lie we teeee,

Dey chop our money like we just no dey

Unless you show me

Unless you show me, when it comes to Election day I go ask you wetin you got for me

, when it comes to Election day I go ask you wetin you got for me

Unless you show me

Unless you show me

You see the politician dey lie we teeee,

Dey chop our money like we just no dey

Unless you show me

Unless you show me

And if you don't know, if you don't know

Now you know AV, Now you know AV


Source: Musixmatch



Yorumlar


Join our mailing list today!

Thanks for submitting!

  • Black YouTube Icon
  • Spotify
  • TikTok
  • Twitter
  • Black Instagram Icon
  • genius-icon-512x491-4lmqza15
bottom of page